#Dewhyse, a Nigerian based Gospel music artist drops yet another melodic song tittled #So far. So far is a mixture of Afrobeats and a little soul, speaking of how it has been by the Grace and Mercies of God that we have made it this far. Mixed and mastered by Piremix and definitely set to bless and uplift your spirits as you listen.
God bless. Download Song here
SO FAR (lyrics) Dewhyse
If e no be Jesus I don't know
Every other God na bobo juice
Anything wey different na scam
Stop it there baba who goes you....
If e no be Jesus I don’t know
Anything wey different na scam
Stop it right there
It's Dewhyse you know what it is
If e no be Jesus I don't know
Every other God na bobo juice
Anything wey different na scam
Stop it there baba who goes you....
Verse 1:
You dey burst and amaze
Amaze me...
Inside me na zoe
Shi ya sa bani da tension
Praise the lord na the phrase
you dey see me through every phase
no mater what I face
Papa God make sure e no faze me
Bridge:
Enemies scheme all over (all over)
Dey plan how to cause kasala
But dem no fit shame oluwa
Na why him go be God forever...
Me no get another
Me no fit ever bother
Send dem back to sender
What ever want to bring me lower
chorus:
So far na you be my helper
No doubt na you be my redeemer
All the enemies Scheme you dey scatter
Na why me go dey shout nakupenda
To the baba
Kia sarki na
Mai girma
Sarkin salama
When you bless you dey do am proper
Though the enemy try basu Kai ba basu Kai ba
So far na you be my helper...
Verse 2
My helper lele
Na anything you give i go take
I rise when you call i obey...
You no dey cease to amaze
As long as the sun dey rotate
Your mercies are new everyday
Surely your goodness go follow
Me no go ever dey borrow
Bridge:
Enemies scheme all over (all over)
Dey plan how to cause kasala
But dem no fit shame oluwa
Na why him go be God forever...
Me no get another
Me no fit ever bother
Send dem back to sender
What ever want to bring me lower
chorus:
So far na you be my helper
No doubt na you be my redeemer
All the enemies Scheme you dey scatter
Na why me go dey shout nakupenda
To the baba
Kia sarki na
Mai girma
Sarkin salama
When you bless you dey do am proper
Though the enemy try basu Kai ba basu Kai ba
So far na you be my helper
If e no be Jesus I don't know
Every other God na bobo juice
Anything wey different na scam
Stop it there baba who goes you
If e no be Jesus I don't know
Every other God na bobo juice
Anything wey different na scam
Stop it there baba who goes you

3 Comments
Beautiful song🔥
ReplyDelete🔥🔥
ReplyDelete🔥🔥
ReplyDelete