Download Music: So far by Dewhyse

 

#Dewhyse, a Nigerian based Gospel music artist drops yet another melodic song tittled #So far.  So far is a mixture of Afrobeats and a little soul, speaking of how it has been by the Grace and Mercies of God that we have made it this far. Mixed and mastered by Piremix and definitely set to bless and uplift your spirits as you listen. 

‎God bless. Download Song here

SO FAR (lyrics) Dewhyse


‎If e no be Jesus I don't know

‎Every other God na bobo juice

‎Anything wey different na scam

‎Stop it there baba who goes you....


If e no be Jesus I don’t know

Anything wey different na scam

Stop it right there


It's Dewhyse you know what it is



‎If e no be Jesus I don't know

‎Every other God na bobo juice

‎Anything wey different na scam

‎Stop it there baba who goes you....



‎Verse 1:

‎You dey burst and amaze 

‎Amaze me...

‎Inside me na zoe

‎Shi ya sa bani da tension 

‎Praise the lord na the phrase 

‎you dey see me through every phase  

‎no mater what I face 

‎Papa God make sure e no faze me

‎Bridge:

‎Enemies scheme all over (all over)

‎Dey plan how to cause kasala

‎But dem no fit shame oluwa

‎Na why him go be God forever...

‎Me no get another

‎Me no fit ever bother

‎Send dem back to sender

‎What ever want to bring me lower

‎chorus:

‎So far na you be my helper

‎No doubt na you be my redeemer

‎All the enemies Scheme you dey scatter

‎Na why me go dey shout nakupenda

‎To the baba

‎Kia sarki na 

‎Mai girma

‎Sarkin salama

‎When you bless you dey do am proper 

‎Though the enemy try basu Kai ba basu Kai ba

‎So far na you be my helper...

‎Verse 2

‎My helper lele

‎Na anything you give i go take 

‎I rise when you call i obey...

‎You no dey cease to amaze

‎As long as the sun dey rotate

‎Your mercies are new everyday 

‎Surely your goodness go follow

‎Me no go ever dey borrow 

‎ Bridge:

‎Enemies scheme all over (all over)

‎Dey plan how to cause kasala

‎But dem no fit shame oluwa

‎Na why him go be God forever...

‎Me no get another

‎Me no fit ever bother

‎Send dem back to sender

‎What ever want to bring me lower

‎chorus:

‎So far na you be my helper

‎No doubt na you be my redeemer

‎All the enemies Scheme you dey scatter

‎Na why me go dey shout nakupenda

‎To the baba

‎Kia sarki na 

‎Mai girma

‎Sarkin salama

‎When you bless you dey do am proper 

‎Though the enemy try basu Kai ba basu Kai ba

‎So far na you be my helper

‎If e no be Jesus I don't know

‎Every other God na bobo juice

‎Anything wey different na scam

‎Stop it there baba who goes you


‎If e no be Jesus I don't know

‎Every other God na bobo juice

‎Anything wey different na scam

‎Stop it there baba who goes you

Post a Comment

3 Comments